Skip to Content Skip to Navigation

Wax: MUSIQUE

Wusai (Click here for lyrics)

(Wax)
Written and arranged by Nde 'Wax' Ndifonka
Where have they gone? Overseas, in search of greener pastures!
You finish nake diplome
Boulot no de
You try for start affairs
Tax no lef you
For all kind bureau
Dem di wear na so so godas oho
Your head don start for white for ya mami yi house
You turn am, turn am
Everyday for Yaounde sun oh
You noba hear dem tok say
After town na bush

Wusai
Wusai dem de
Dem go find money
Wusai dem de
Dem go find emploi
Wusai dem de
dem di find na deir own gari eh
Wusi dem de
Dem fall na bush

Opong Weah, he fall na bush for cameroon
Taboh Sieni, he fall na bush
Richard Bona, he fall na bush o
Evem le gros Madiko Wes eh
He fall na bush
Henri Dikongue, he fall na bush
Me sef we I di sing di song o
I fall na bush

So, wusai
wusai we do
We go find money....

Turn am, turn am on
Find am find am
Nelson Malela, Edmund Bayen
Look am, look am

You don go cam back, weti you bring am oho
Which kinda contri be dis
We own no de
You don go cam back, weti you bring am oho
Which kinda contri be dis
We own no de

Wusai, Wusai demd e
dem fall na bush oh....